欢迎来到 小样儿目录

Mr. P、DJ Switch - Prodigal

CHORUSProdigal ma lo gbe oriwa’ Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down! Prodigal, ma lo gbe oriwa’ Ogbeni calm down When you hear the gbedu Make you calm down! Who goes there? Na me oh!When I come dey rock on your radioWe dey give you things on the stereo Make the DJ make the people come dey bend lowWho goes there, sound killerMe be the one them need-er Number one! big sister Me be dey make them teacher So e bi you girl You way dey killin dem sha!Wey make the Dj don turn table Say make you show dem say you capable Aah ha haahh!Shay you dey see now Me don dey killin dem sha!Me make the Dj don turn table Me afit show dem say me capable Oya oya oya! Aah ha haahh!CHORUSProdigal ma lo gbe oriwa’ Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down! Prodigal, ma lo gbe oriwa’ Ogbeni calm down When you hear the gbedu Make you calm down! Stop it! Don’t do thatI cut off the tree burn through thatHustle for street don’t know that You ****ing with me... I **** you backNmmmhh prodigal Now you know me nowNever thought I had the **** that’s gona blow me nowPut me inna cruiser cus I’m cruising nowAh ah ahhh ahhahhaaSee me fly ahahhhaDon’t ever let know body stop your shine I’m going gagaMe on a joint witha one don dadaTearing rubber, spraying mullaMe and your daughterswho is your father aha!Who goes there? Na me oh!When i come dey rock on your radioWe dey give you things on the stereo Make the Dj make the people come dey bend lowWho goes there, sound killerMe be the one them needer Number one! big sister Me be dey make them teacher So e bi you girl You way dey killin dem sha!Wey make the Dj don turn table Say make you show dem say you capable Aah ha haahh!Shay you dey see now Me don dey killin dem sha!Me make the Dj don turn table Me afit show dem say me capable Oya oya oya! Aah ha haahh!CHORUSProdigal ma lo gbe oriwa’ Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down! Prodigal, ma lo gbe oriwa’ Ogbeni calm down When you hear the gbedu Make you calm down! So e bi you girl You way dey killin dem sha!Wey make the Dj don turn table Say make you show dem say you capable Shay you dey see now Me don dey killin dem sha!Me make the Dj don turn table Me afit show dem say me capable Oya oya oya! Aah ha haahh!CHORUSProdigal ma lo gbe oriwa’ Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm down! Prodigal, ma lo gbe oriwa’ Ogbeni calm down When you hear the gbedu Make you calm down! Ogbeni calm down When you hear the gbedu make you calm.
热门歌词