欢迎来到 小样儿目录

Calex boy、Rybeena、Damilfice - Robin Hood (Explicit)

Oluwa bless my hustle I don tired for the pain and struggle Shebi lion be the king of jungle Nah jeje be my life I no like trouble Hmm You gaht to mingle (mingle)Shoutout to my niggas we dey for lungu (lungu)(Awon temi tipe tipe) hmmKi araye magun mi needleMake them no pure water for my noodles I don go down, go down on my knees and prayMoti ilekun mori si Oluwa moke I trek from Ajah de Ozumba MbadiweBaba God te te jowo ko bamisheI don go down, go down on my knees and prayMoti ilekun mori si Oluwa moke I trek from Ajah de Ozumba MbadiweBaba God te te jowo ko bamisheI’m from the street I no fit deny it Nigboro modabi robinhood Ni ile daddy lati man jesari Masalasi lati man sinu Roses are red while violets are blue But life no be like NollywoodSome days are bad while some days are good I know my God will be coming through Omo odoagba omo odoagba ni mi Nkan ogbodo seh mi Won serawon won ro pe awon sehmi Olorun mi o jor yin Oh ohh Omo odoagba omo odoagba ni mi Nkan ogbodo seh mi Won serawon won ro pe awon sehmi Olorun mi o jor yin olorun mi o jor eehI don go down, go down on my knees and prayMoti ilekun mori si Oluwa moke I trek from Ajah de Ozumba MbadiweBaba God te te jowo ko bamisheI don go down, go down on my knees and prayMoti ilekun mori si Oluwa moke I trek from Ajah de Ozumba MbadiweBaba God te te jowo ko bamisheI’m from the street I no fit deny it Nigboro modabi robinhood Ni ile Daddy lati man jesari Masalasi lati man sinu Roses are red while violets are blue But Life no be like NollywoodSome days are bad while some days are good I know my God will coming through Omo odoagba omo odoagba ni mi Nkan ogbodo seh mi Won serawon won ro pe awon sehmi Olorun mi o jor yinOlorun mi o jor
热门歌词