The thing wey my eye don seeThe thing wey myYeahThe thing wey my eyeDon see my mouth norGo fit talk am o yeahThe thing wey God e don startYour juju nor go fit stop am o yeahNor be today we start it'sBeen a very long time agoMy mama tell me sayBobo anything you reap you sowShe tell me say norDo bad o nor do bad oo yeahMe I live my life jeje meSef I nor do bad oo yeahI just Dey live my life jeje (jeje)Me I nor get timeFor trouble (trouble)I just Dey live my life jeje (jeje)Me I nor get timeFor trouble (trouble)I just Dey liveMy life jeje jeje ooooMe I nor get timeFor trouble trouble yeOya say jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeSomething must to killA man oo make wetinI no know no kill me oooI Dey mount my guard oo makeAll these enemies no see me oooMake dem no see me oooWe make mistakesAnd we learn lessonsYou still single and youStill searching rememberNobody be the right personMake dem no see me oooWe make mistakesAnd we learn lessonsYou still single and youStill searching rememberNobody be the right personMusa don seeMany things for gateI get flight to catchAnd I no fit to waitI be introvert I norDey like debate ooI nor dey like debateMusa don seeMany things for gateI get flight to catchAnd I no fit to waitI be introvert I norDey like debate ooI nor dey like debateI just Dey live my life jejeMe I nor get time for troubleI just Dey live my life jejeMe I nor get time for troubleI just Dey live my life jeje jeje ooooMe I nor get timeFor trouble trouble yeOya say jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeThat's allThe thing wey my eye don seeThe thing wey myYeahThe thing wey my eyeDon see my mouth norGo fit talk am o yeahThe thing wey God e don startYour juju nor go fit stop am o yeahNor be today we start it'sBeen a very long time agoMy mama tell me sayBobo anything you reap you sowShe tell me say norDo bad o nor do bad oo yeahMe I live my life jeje meSef I nor do bad oo yeahI just Dey live my life jeje (jeje)Me I nor get timeFor trouble (trouble)I just Dey live my life jeje (jeje)Me I nor get timeFor trouble (trouble)I just Dey liveMy life jeje jeje ooooMe I nor get timeFor trouble trouble yeOya say jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeSomething must to killA man oo make wetinI no know no kill me oooI Dey mount my guard oo makeAll these enemies no see me oooMake dem no see me oooWe make mistakesAnd we learn lessonsYou still single and youStill searching rememberNobody be the right personMake dem no see me oooWe make mistakesAnd we learn lessonsYou still single and youStill searching rememberNobody be the right personMusa don seeMany things for gateI get flight to catchAnd I no fit to waitI be introvert I norDey like debate ooI nor dey like debateMusa don seeMany things for gateI get flight to catchAnd I no fit to waitI be introvert I norDey like debate ooI nor dey like debateI just Dey live my life jejeMe I nor get time for troubleI just Dey live my life jejeMe I nor get time for troubleI just Dey live my life jeje jeje ooooMe I nor get timeFor trouble trouble yeOya say jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeJeje jeje jejeThat's all